Borrow Me Your Baby Lyrics by Simi Feat. Falz

Filed in Lyrics by on June 7, 2024 1 Comment

Simi & Falz – Borrow Me Your Baby Lyrics

Intro: Simi
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Verse 1: Simi
Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp
My boyfriend no go like this thing

Pre-Chorus: Simi
No, no
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking for lover

Chorus: Simi
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o

Verse 2: Simi
Killing me, killing me softly
I give you warning why you too dey call me?
You say you want me, but ko really funny
You get money and my baby sef get money o

Pre-Chorus: Simi
No, no
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebе raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of dеsire
See me see wahala
He asking for lover

Chorus: Simi & Falz
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow (Hello, ko gbe now)
Borrow me your baby o (He’s not picking the line, why is he not picking the line?)

Note: If you have a question or contribution make use of the comment section below and we will respond ASAP.

About the Author ()

Comments (1)

Trackback URL | Comments RSS Feed

  1. Thanks I have just been looking for information about this subject for a long time and yours is the best Ive discovered till now However what in regards to the bottom line Are you certain in regards to the supply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

We use cookies in order to give you the best possible experience on our website. By continuing to use this site, you agree to our use of cookies.
Accept